
Timaya – Sweet Us Lyrics, Mp4, Video, Audio Available Here On LekkiLoaded Media Just For You!!
Famous Nigerian singer, Timaya, unleashed his new latest single to bless his fans titled “Sweet Us.”
The single Sweet Us by Timaya is one trending single Nigerians love at the moment as reposted by ex musician Tunde Ednut.
Listen & Stream Timaya – Sweety Us Single Audio Below:-
Sweet Us Lyrics By Timaya
Hear me now
Legga
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
Everybody, whine follow me (pan pan)
Girlie, dem ah whine follow me (pan pan)
Steady on my mind, na money (pan pan)
I no get strength to dey keep enemies
Yeah-yeah, yeah
Whine up your body, get down (ayy)
No dey test me, get your body, get down
E dey sweet me when your body get down (yeah)
Ginger me when your body get down
(Legga)
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
Everybody, whine follow me (pan pan)
Girlie, dem ah whine follow me (pan pan)
Steady on my mind, na money (pan pan)
I no get strength to dey keep enemies
Yeah
Me, I’m a guy from the ghetto (yeah)
I know say my life, na only me I get
I go dey ball, I no go stop, my tyre no go flat oh
If you try steal my joy, my guy you go collect oh
Biriwo, shout out, shout out, shout to my Maker oh-oh
Na Him make me I dey here
Shout out, shout out to my Creator
Ain’t nobody wey go stop this fire
As e dey sweet us, e dey pain dem (Legga)
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
As e dey sweet us (ayy), e dey pain dem (ayy)
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
I-don’t-care, no dey stress me with pepper body
No dey stress me, my grace, e plenty
I know they hate ’cause my money plenty
Say, me sing say
I-don’t-care, no dey stress me with pepper body (I-don’t-care, no dey stress me with pepper body)
No dey stress me, my grace, e plenty (no dey stress me, my grace, e plenty)
I know they hate ’cause my money plenty (I know they hate ’cause my money plenty)
Me, I sing say
(Stoopid)
Everybody, whine follow me (brr-brr)
Legga
Leave a Reply